@feranmi

Feranmi BOE

The pidgin Entertainer Entertainment in a way to find myself,, amplify my truth , stay tune THE BOE

Liked by
- 5 days ago

While una dey busy dey watch Champions League CAF don declare Morocco di winner of 2025 AFCON !! CAF bin annouce their judgment few weeks ago wey ma...Read more

1
Liked by
- 1wk ago

I no know when this our Nigerian boys go dey hear word, at this stage wey Daniel Daga dey hin name and anything wey relate to e knack person without...Read more

1
Liked by
- 1wk ago

Breaking: Oga Ahmad Donyamali wey be Iran Sports minister don come out tok say Iran no go follow play this 2026 Worldcup. Oga Ahmed say Iran no go p...Read more

1

Filter

Filter by conversation type

You have a new feedback message