Here We Go !!!! - 2 months ago

Image Credit: Women Afcon

Dem don finish 2026 W0men’s AFCON group stage draw and Super Falcons of Nigeria dey group C.

People wey dey our group na Zambia, Egypt and Malawi and I feel like crying for them because Super Falcons own na from 5 goals up dem dey score.

Dem go play di tournament for Morocco and e go start from 17th March end on di 3th of April 2026.

Na we go still win this one sha!!!

Attach Product

Cancel

You have a new feedback message