Al Nassr fans for Nigeria don celebrate tire after dem hear say Al Nassr don sign new striker wey go dey support Ronaldo.
Al Nassr don unveil their new deadly striker wey dem sign from Al Hilal and di bobo no dey use eyes see goal post which means e dey score from dressing room.
Abdullah Al-Hamdan don play over 73 games for Al Hilal score 7 goals for dem, infact di bobo don play 10 games for Al Hilal this season without scoring na why Al Nassr sign am make e fit use hin experience help dem this season.
Abeg make una welcome am for me ..