Shey Una Remember Her - 4 hours ago

Image Credit: Iyabo

 make we tok about Iyabo Abade di former Super Falcons player wey get gb0la and w0man thing.

• Iyabo Abade get di two local government area but e grow up as a girl na wetin make am play for Super Falcons.

• According to di tori, during di 1998 WAFCON hin opponent see as e dey play like man naso di opponent say this person no fit be w0man naso e use style pull Iyabo Abade naso everything cast oo.

• Dem later find out say Iyabo get gbola and w0man thing, as dem do test dem see say Iyabo na 70% male and 30% female wey oyibo dey call hermaphrodit!sm.

• Dem later commot am for di w0men’s team, later in 2004 Iyabo come do gender reassignment surgery, as e do finish e come collect certificate wey show say e don turn man.

• As e do finish, e come change hin name from Iyabo to James Johnson come return to football , come still play for some men’s team like Plateau United.

How many of una remember Iyabo Abade?

Attach Product

Cancel

You have a new feedback message