Na God Save Me Today - 2wks ago

Image Credit: Referee

Why my own thing dey always dey different, dem nearly collect my phone today because of this Vinicus matter oo.

I dey one news paper joint dey explain to some people why referee cross and hin hand when Vinicus complain and why dem dey call am “ anti rac!sm protocol”

As I cross hand dey do example na im I hear  Agede knack am for am, e get one slangs wey one guy speak for me too na once fear catch am no be person tell me to run commot.

Referee do hin own nothing do am, why my own go dey different?

Abeg oo

Attach Product

Cancel

You have a new feedback message