Match day!!!
Nigeria ๐ณ๐ฌ vs Mozambique ๐ฒ๐ฟ
๐ Monday, 5th January 2026
โฐ 8pm Naija time
๐๏ธ Fez Stadium, Fes
๐ 2025 AFCON round of 16
Spectators: Ghanaians and South Africans
I no need to talk too much because even Mozambique know say dem go reach Moza bic today!!
I feel like crying for Mozambique ehh because di kind goals wey dem go chop today ehh, I kuku trust Eric Chelle and hin boys sha.
Anything below 4-0 no go count for my book