Me Self No Sure Say ( Man In Itel ) Go Fit Win Five Games In A Row Again - 6 hours ago

Image Credit: Manchester United fans

I pity people wey think say this Unitedstrand want Make Man United win 5 games in a row.

Yesterday, over 400 thousand people follow am for instagram and over 230 thousand people bin dey watch hin live stream for Kick.

This guy start this journey with less than 10k followers last year oo now e don get fame and recognition soety e don dey chill with top footballers, infact, na hin put pressure for Man United bodi yesterday.

Well, If Man United complete that 5 games wetin you want make e dey post ? , some people go even unfollow am.🤣

Make una allow am enjoy till 2057 wey Man United go win di 5 games in a row even if e no witness am hin pikin go continue

Attach Product

Cancel

You have a new feedback message