Hmmm, make Eric Chelle take am easy with tactics because this one Man United and Chelsea dey coach-less make dem no come carry my coach go o.
Why you go calm down use k!ller squad against Mozambique?
Wetin Mozambique do you na, how dem won take cope with this kind tactics?
I feel like crying for Mozambique oo, ebi like that 3-0 wey I predict go change to 5-0 oo
My people how una see this lineup ?
📸: feranmiboe