Time don reach wey we go carry Mykhailo Mudryk go do deliverance because e don n be like say na anywhere e enter dem go ban.
• In 2024, Dem ban Mudryk from playing football and according to dem baba test positive for banned substance.
• In 2025, as dem ban am for football, baba say make e dey drive hin cars dey happy naso dem ban am from driving for 12 months, according to dem, baba carry car wey get tinted windows and di car still get Ukrainian plates number.
• As dem ban am from playing football and driving naso baba say make e kuku dey play game for house now we don dey hear say dem don still ban am for di ( counter-strike) game say e use tox!c and offens!ve messages according to reports.
Chai